Call for Papers: Naijá na Hẹ́lẹ́lẹ́

  • Home
  • Call for Papers: Naijá na Hẹ́lẹ́lẹ́

Call for Papers: Naijá na Hẹ́lẹ́lẹ́ https://forms.gle/ujZJu9Jd1CdjwwJv7

No be lie, Naijá na Sẹlẹnsẹ!

👆🏽

Naijá na Sẹlẹnsẹ naim make e no dey carry last. *Dis Sẹlẹnsẹ language carry/Swaga no be small.* Naijá don carry leg waka go front *sotey* e don dey *nọmba* 14 position for world.

Naijá na Sẹlẹnsẹ naim make e no dey carry last. *Dis Sẹlẹnsẹ language carry/Swaga no be small.* Abeg reason am-- Naijá d...
12/08/2025

Naijá na Sẹlẹnsẹ naim make e no dey carry last. *Dis Sẹlẹnsẹ language carry/Swaga no be small.* Abeg reason am-- Naijá don carry leg waka go front *sotey* e don dey *nọmba* 14 position *as we dey count* all the language for the whole world give dem *dia* position!

Dis na part of why *Kontripipo* and *obodo-yọnda pipo* wan *gada shook* mouth put ontop how Naijá dey do Sẹlẹnsẹ for inside AI *mata*, politics *mata*, education *mata*, fashion *paro*, entertainment and sports *paro* and so on and so forth.

You fit join online or carry *bodi* come University of Ibadan *wia pipo* go *gada* do dis *Joinbodi* meeting from November 26 go reach November 30, 2025.

Click dis Google form link sharperly make you register. You go fit choose from the different topics wey you go see for inside dis link:
https://forms.gle/ujZJu9Jd1CdjwwJv7

No be lie, Naijá na Sẹlẹnsẹ!

👆🏽

Hello again, dear scholars.Please, be reminded that the abstract submission deadline for the conference is due in four d...
01/08/2024

Hello again, dear scholars.

Please, be reminded that the abstract submission deadline for the conference is due in four days (August 4, 2024).

The conference will feature a keynote speech and paper presentations from Kofi Yakpo of Hong Kong University; Emmett Strikland from Paris Nanterre University; and Professor Christine Ofulue from the National Open University respectively._

https://www.ucjui.com/just-in-ui-don-to-launch-pidgin-dictionary-host-conference/

What are you waiting for? Be part of this historical moment. Send in your abstract today to join the first and largest Nigerian pidgin language conference.

My correct people, we throway salute.Na small time remain for una to send una Koko-yarnings for the Naija na Helele Join...
30/07/2024

My correct people, we throway salute.

Na small time remain for una to send una Koko-yarnings for the Naija na Helele Joinbody meeting. E no pass one week from today (August 4, 2024).

Na Kofi Yakpo from Hong Kong University; Emmett Strickland from Paris Nanterre University; and Professor Christine Ofulue from National Open University be di sabipeople wey go give Koko-yarnings for how Nigerian Pidgin be for global, local, and oder levels.

https://www.ucjui.com/just-in-ui-don-to-launch-pidgin-dictionary-host-conference/

Oya maza maza, register sharp sharp make e for no loss!

Dis Joinbody meeting no bi one wey person suppose use ear take hear; come take your korokoro eye see how dis number one ogbonge Nigerian Pidgin Conference wey di Koko-yarning be "Naija na Helele" (language wey pass language) go take shele for inside University of Ibadan.

Na di first time people go use Naija and oder language do di conference yarnings.

No be only talk talk happen o! Dem go act play for Naija, recite different differe

Hello again, dear scholars.The deadline for abstract submission is due in exactly one week (August 4, 2024).The conferen...
26/07/2024

Hello again, dear scholars.

The deadline for abstract submission is due in exactly one week (August 4, 2024).

The conference will feature a keynote speech and paper presentations from Kofi Yakpo of Hong Kong University; Emmett Strikland from Paris Nanterre University; and Professor Christine Ofulue from the National Open University respectively._

https://www.ucjui.com/just-in-ui-don-to-launch-pidgin-dictionary-host-conference/

What are you waiting for? Be part of this historical moment. Send in your abstract today to join the first and largest Nigerian pidgin language conference.

Did you know that Naijá (Nigerian Pidgin) is the first language for about 5 million people and the second language for 1...
05/07/2024

Did you know that Naijá (Nigerian Pidgin) is the first language for about 5 million people and the second language for 115 million speakers across Nigeria?

Naijá (Nigerian Pidgin) is just as prestigious as any recognized language in Nigeria. It should no longer be regarded as "broken English" or "substandard English." It has taken up a status of its own.🎯

My country people, how una dey? We say make we remind you about the *Naijá na hẹ́lẹ́lẹ́* conference wey go shele for the...
28/06/2024

My country people, how una dey? We say make we remind you about the *Naijá na hẹ́lẹ́lẹ́* conference wey go shele for the city of Ibadan for October 2nd - 5th, 2024.

Dis conference dey for researchers, translators, language technologists, teachers, journalists, artistes and artists, skit makers, poets, playwrights, policy makers, and plenti odas.

Conference Objectives:
1. To create korrect forum wey people fit interact well-well.
2. To help grow Naijá wey we don achieve so far.
3. To track how Naija don advance under one big umbrella wey dey get members from different communities for Nigeria, West Africa, Central Africa, Eastern Africa, Southern Africa, the Diaspora, and the Global South.

If you wan register for dis ogbonge conference, abeg sharperly click dis link: https://forms.gle/BfsCCc5cLrmugysc7.

You fit kukuma use one leg reach https://www.naijanahelele.com for more tori about the project.

29/05/2024

Address

University Of Ibadan

200284

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Call for Papers: Naijá na Hẹ́lẹ́lẹ́ posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Contact The School

Send a message to Call for Papers: Naijá na Hẹ́lẹ́lẹ́:

Shortcuts

  • Want your school to be the top-listed School/college?

Share