Alegbo secondary School Effurun

Alegbo secondary School Effurun The best school for kids and teenager.
πŸ“–πŸ“–πŸ“–πŸ“πŸ“πŸ“πŸ“πŸ§ΎπŸ§ΎπŸ§ΎπŸ““πŸ““πŸ–ŠοΈπŸ–ŠοΈπŸ“πŸ“πŸ—’οΈπŸ—’οΈπŸ—’οΈπŸ—’οΈπŸ—’οΈπŸ—’οΈπŸ“’πŸ“’πŸ“”πŸ“šπŸ“šπŸ“šπŸ“šπŸ“šπŸ“š

Imagine say Dey won give you 2billion dollars for dream , Na in  dey cor wake you upWetin you go do😠😑
23/07/2026

Imagine say Dey won give you 2billion dollars for dream , Na in dey cor wake you up
Wetin you go do😠😑

How many of you this thing don happen to. As you won enter Aeroplane for dream Na in Your Mama wake you upπŸ˜€Dey plenty fo...
23/07/2026

How many of you this thing don happen to.

As you won enter Aeroplane for dream Na in Your Mama wake you upπŸ˜€

Dey plenty for my Area

How many of you don shake hand with the president of your country Meβœ‹ : Number 1Who is Number 2?
23/07/2026

How many of you don shake hand with the president of your country

Meβœ‹ : Number 1
Who is Number 2?

How many of you can sayTinubu I love you Keep up the good workπŸ‘Œ
23/07/2026

How many of you can say
Tinubu I love you
Keep up the good workπŸ‘Œ

Abeg my people Which of you get Peter  Obi Number We get serious conversation right now We need to talk😎
23/07/2026

Abeg my people
Which of you get Peter Obi Number
We get serious conversation right now
We need to talk😎

Tinubu granddaughter  vs Peter Obi grandson.
23/07/2026

Tinubu granddaughter vs Peter Obi grandson.

Peter Obi fansGive me one reason why Tinubu should not rule Again🚢
23/07/2026

Peter Obi fans
Give me one reason why Tinubu should not rule Again🚢

Tinubu fansGive me one reason why Tinubu should rule Again🚢
23/07/2026

Tinubu fans
Give me one reason why Tinubu should rule Again🚢

From  Runorboyz.com
23/07/2026

From Runorboyz.com

Good day From us o.
23/07/2026

Good day From us o.

Address

Warri
BILLBOARD

Opening Hours

Monday 09:00 - 17:00
Tuesday 09:00 - 17:00
Wednesday 09:00 - 17:00
Thursday 09:00 - 17:00
Friday 09:00 - 17:00
Saturday 09:00 - 17:00
Sunday 09:00 - 17:00

Telephone

+2349065329803

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Alegbo secondary School Effurun posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Shortcuts

Share

Category