Naijaadvance Entertainment

Naijaadvance Entertainment

Share

Contact information, map and directions, contact form, opening hours, services, ratings, photos, videos and announcements from Naijaadvance Entertainment, Offa.

14/06/2025

We don wake again God guild us n lead our ways, provide for our needs n blessed us more than our expectations
Let all our secret prayer b answered

13/06/2025

So I go carry 50k buy one polo make girl come tiff am in the name of relationship…. Una Dey try sha 😂💔🤌

13/06/2025

Some people never eat oo, na cana them use brush teeth🤦‍♂️😹

Them use this thing take swr for u?

13/06/2025

I still get my ex pic for my phone Bcas if I later born for future, I won show my baby wetin devil look like💀😹

13/06/2025

“Show me your friend, I’ll tell you who you are “

No tell me I know who I be, I be werey😹

13/06/2025

*It’s sweet to off read receipts until person wey owe you money no reply your message again 😂*

13/06/2025

In those days ehn, na male chicken 🐓 dey wake us by 7am
Chicken self no see food chop to wake us up again 😭😹

12/06/2025

I hear say guys no dey change their boxers everyday,I also hear say guys who change their boxers everyday are low-key g**s
Na true?

12/06/2025

Find person for your area date, money for transport Dan cost😥😹💔

12/06/2025

Abeg if you no get mouth for your house no Dey invite me come ur house again.
Which one be hide that drink wey I give you 😏😂💔🤌

12/06/2025

The way I dey find money ehn, you fit come visit me make I tell you say I dey come,I go run go sell your slippers wey you wear come😩

Want your school to be the top-listed School/college in Offa?

Click here to claim your Sponsored Listing.

Location

Culinary Team

Attire

Telephone

Address


Offa