22/09/2021
EAGLES ACADEMY A*O PADA ON-AIR
DEM SAY DEM SAY: Expensive & Keneri dey tell you say time don reach for you to begin give us all the news of wetin dey happen for Eagles Academy A*o Pada, Mararaba.
Join us today by 9:00p.m. on Wazobia FM 99.5 Abuja.
Make una no miss am oh !!!