10/03/2013
What kinda BB do You use? Naija
Categories
* Empathy – Won kere si numba
wa (they are not in our league) * Porsche – Ten over Ten, U try
* Bold6 Torch – Second Class Boss
* Torch 2 – Levels don change
* Torch 1 – Upgrade
* Tour – Hustler
* Bold 5 – Respect * Bold 4 – Onpoint
* Bold 3 – U re comin up
* Bold 2 – Can’t shout
* Bold 1 – That one still dey exist?
* Storm 3 – Chairman
* Storm 2 – BB mistake * Storm 1 – Na wood dey your hand
* Curve 5 – U belong
* Curve 4 – U don dey grow
* Curve 3 – I pass my neighbour
* Curve 2 – I must use bb
* Curve 1 – J J C * Javelin – Sell your phone buy memory card
kip
* Pearl – my mates sef dey use BB
* Sprint – I must PING!!! Lolzz. It'sWl o