Relationship Lifeline Network

Relationship Lifeline Network Relationship issues for the single and married.

15/12/2023

FAMILY, PLEASE MY OTHER FACEBOOK ACCOUNT CHRIS HAS BEEN HACKED BY A CRIMINAL BLACKMAILER. PLEASE DISREGARD ANY OBSCENE CONTENT POSTED AND HELP TO REPORT THE ACCOUNT.

Thanksgiving of Elevation 2023 at Relationship Lifeline Network Int'l. To God be all the glory ๐Ÿ™Œ
15/12/2023

Thanksgiving of Elevation 2023 at Relationship Lifeline Network Int'l. To God be all the glory ๐Ÿ™Œ

15/12/2023

WETIN BIBLE TALK
E dey good to tank God.
Yes! Awa belle dey sweet us wen ever wi dey sing and praiz di Most High God. For morning, e dey good to tok about yor love wey nor dey fail and for evening, wi go sing of yor faithfulnes.
PSALMS 92:1-2

Thanksgiving of Elevation 2023 at Relationship Lifeline Network Int'l. To God be all the glory ๐Ÿ™Œ
14/12/2023

Thanksgiving of Elevation 2023 at Relationship Lifeline Network Int'l. To God be all the glory ๐Ÿ™Œ

14/12/2023

WETIN BIBLE TALK
God go fight for mi. My Oga God, yor love wey nor dey fail, go dey forever,
so make Yu nor rijet di pipol wey Yu kreate by yorsef.
PSALMS 138:8

12/12/2023

WETIN BIBLE TALK
As wi dey waka, wi karry Christ deat for awa body, so dat pipol go si Jesus life for awa body too.
2 KORINTIANS 4:10

11/12/2023

WETIN BIBLE TALK
But make Yu give joy and happiness to pipol wey dey help mi. Make dem always dey sey,
โ€œGod dey great and E wont make en savant dey save!โ€
PSALMS 35:27

10/12/2023

WETIN BIBLE TALK
Wiked pipol nor go rule pipol wey dey fear and obey God,
if not, doz wey dey obey God fit start to do bad tins too.
PSALMS 125:3

09/12/2023

WETIN BIBLE TALK
God go distroy wiked pipol and dem nor go si tumoro.
But God go save doz wey dey fear am and na-im go protet dem wen dem dey for trobol.
PSALMS 37:38-39

08/12/2023

WETIN BIBLE TALK
Wiked pipol dey set trap for God pipol, dem dey find ways to take kill dem. But God nor go let wiked pipol win or let dem kondemn doz wey dey fear am.
PSALMS 37:32-33

07/12/2023
07/12/2023

WETIN BIBLE TALK
Bikos since wen I dey yong kon rish naw wey I don old, I neva si God leave doz wey dey fear am
or allow dia shidren go beg for food.
PSALMS 37:25

Address

Behind Baptist Pastors' School Lamingo
Jos

Telephone

+2347036798131

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Relationship Lifeline Network posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Contact The School

Send a message to Relationship Lifeline Network:

Shortcuts

Share

Category