22/03/2026
SIGNS YOU WERE RAISED IN OGBOMOSO 😂
1. “Wa kunle!” = emergency 😭
You no dey think, you just kneel sharp-sharp.
2. Greeting is by force
“E kaaro ma, E kaasan sir…”
Miss am once… wahala or igbati olooyi...
3. You must offer food first
Even if na your last meat 😭
“E wa jeun…” (but inside you, abeg say no 😂)
4. That LOOK from your parents 😳
No talking… but you don understand everything.
5. Church/Mosque no be option
Rain or sun… you must go. Ko si excuse.
6. Neighbors fit discipline you 😭
And still report you at home… double wahala!
7. “Mo ma pe daddy e!”
Omo! Your behavior go reset instantly 😂
8. You must sabi cook & eat correct food 🍲
Amala, gbegiri, ewedu… no forming allowed 😄
9. Everything must end with “fa” 😂
“Come here fa… eat your food fa…” 😭
10. Respectful but o tun wa gbodo dindinrin 💯
11. You must know TAKI,OKELERIN, OJAAGBO,ISALEORA unless you be a pretending omoale 😆 🤣 😂
12. You must know how to dress and we dey bůy a*o ode like tomorrow no dey 😒 😑
13. You must be educated ko da bi baba ati Iya no Sabi use idi'go to write ZERO 0
They say Oyo mesi but OGBOMOSO sabi respond when e dey necessary… how e suppose be… no rehearsal needed! 🔥
But lowkey… we were raised well sha ❤️
Omo Ogbomosho, iwa l’ewa. 💯...
OGBOMOSO KONIBAJE LAILAI. AMIN.