Call for Papers: Naijá na Hẹ́lẹ́lẹ́

Call for Papers: Naijá na Hẹ́lẹ́lẹ́

Share

https://forms.gle/ujZJu9Jd1CdjwwJv7

No be lie, Naijá na Sẹlẹnsẹ!

👆🏽

Naijá na Sẹlẹnsẹ naim make e no dey carry last. *Dis Sẹlẹnsẹ language carry/Swaga no be small.* Naijá don carry leg waka go front *sotey* e don dey *nọmba* 14 position for world.

12/08/2025

Naijá na Sẹlẹnsẹ naim make e no dey carry last. *Dis Sẹlẹnsẹ language carry/Swaga no be small.* Abeg reason am-- Naijá don carry leg waka go front *sotey* e don dey *nọmba* 14 position *as we dey count* all the language for the whole world give dem *dia* position!

Dis na part of why *Kontripipo* and *obodo-yọnda pipo* wan *gada shook* mouth put ontop how Naijá dey do Sẹlẹnsẹ for inside AI *mata*, politics *mata*, education *mata*, fashion *paro*, entertainment and sports *paro* and so on and so forth.

You fit join online or carry *bodi* come University of Ibadan *wia pipo* go *gada* do dis *Joinbodi* meeting from November 26 go reach November 30, 2025.

Click dis Google form link sharperly make you register. You go fit choose from the different topics wey you go see for inside dis link:
https://forms.gle/ujZJu9Jd1CdjwwJv7

No be lie, Naijá na Sẹlẹnsẹ!

👆🏽

Want your school to be the top-listed School/college in Ibadan?

Click here to claim your Sponsored Listing.

Location

Category

Address


University Of Ibadan
Ibadan
200284