u can link up with d crew of fyla ön facebook Cashis Quesi Culkin Dankwa and u can also folo on twitter
Mucg fylla.com
strictly campus fylla and more
so doze 3 female hostel L200 gals wont stop their tin, dis semester too dey want 2 trade their bodies 4 questionz? anyway when u get de questiönz u can help B***y yer
we are veri hapi 4 al de pregnant women in level 100 esp. de öne in S...... do wel 2 invite uz 4 de outdoorin
i hear say some level 100 gul b get some ring she dey tk chop boys dema money
dont 4get 2 cast ur vote 2day, & vote wiseli fello studentz. we wil keep u up 2 date on evry fyla
Wonders they say shall neva end! How is it possible 4 a girl to slap a handsome boy at royal dede. I hear say the n***a bleed wey two of in teeth commot. The girl no force kwraaaa
some level 100 guys dey do dema body lyk class prefects for class ... we go shata dem all one by one
shoutz 2 al those who keep updatin us on more fyla 'B***y, bosty, coolkid, nana mayer, joe, Abu-anas..................... but b***y i hope say dat ur friend stop dey use de bleachin cream
i see say some 4 level 100 guls wey den dey de F floor dey gossip abt fresh boys on campus wey den dey give dem charges .THEY R WARNED if u kno dey fear come tell we 4 wanna faces
I see say some level 300 boy dey chop luv 4de tree unders whiies studying
i hear say some chik bounce some boy bi 4 providence way den dis am 222...mk i give u guys clue
Click here to claim your Sponsored Listing.
Location
Category
Website
Address
Accra