Courage is not the absence of fear, but tjr will to keep moving despite being afraid.
:
Conquer your fears!!!
#2021
Okpobosis
Teach the African child in the language he understands the most and see magic. Them dey fear � us. We too much.
That’s why, na we need to teach ourselves by ourselves with the language we understand wella.
#educate #africA #see #magic
Mandela thoughts; Education is the most powerful weapon of change!
This Life, this Life.
A winner is a dreamer who never gives up.
Value is calling You. Follow Value.
Be Yourself!!!
Beans na father to moi moi and Akara. But the two things no be the same thing….
There experience and their journey na him shape them.
*Which kin Entrepreneur you be?*
We get 3 kinds of Entrepreneur
*The Wanna be*😫 – Fear don nearly finish these set of people. Most times them get the talent or skill wey go make them successful but fear no go gree. Them dey admire successful people but them no fit take action, so they themselves go be successful. The word *"risk"* no dey for their dictionary. Them fit see good opportunity for their front but fear no go gree. High BP go nearly kill them. Chai 🤣.
Fear dey make them procrastinate wetin them suppose don do since… Eh be like say them dey fear success low key🤔 These kind people get big potential but dey always end up with average or mediocre life.
*The conservative* 🧐– These ones like to dey plan and analyze. Them no dey put all their eggs for inside one basket. Na them dey get Plan B, C and D. No be say them dey fear oh. Them just no like stories that touch🤣. So, them dey plan well and execute.
Them fit take small risk from time to time but them always get back up plan. Them like to dey get enough details before them take any step. These ones dey always dey successful.
*The fearless* 😎- You see these kin ones eh. Fear them oh. This set of people don't even fear God. Chai! They come, they see and they conquer. As them conservative and wanna-be people dey calculate and analyze, these ones done cash out🤑. Nothing fit stop them, no matter the wahala wey them face. Na them English man dey call *Risktakers*. Them get strong mind and them dey think far. Na them be the steve jobs and Elon musks of our time. Na them dey get bastard Money while building impact.
Now ask yourself – Which kin entrepreneur you be?
*If you are an entrepreneur or you aspire to be one, you should follow
Entrepreneur Learning Platform
100% Pidgin English
100% value
100% Entertaining
100% Entrepreneurial Content
Email: [email protected]
Facebook
Instagram
TikTok
YouTube
Do am!!!
No let anybodi tell you say you no fit so Am.
Ask
Ask
Ask
Ask
Ask
Ask
Ask
Ask
Ask
Ask
Ask
Ask
You Fit Do Am!
Follow
Support Education in Nigeria.
17/07/2021
Person wey dey purge no dey choose Toilet!
Use your tongue count your teeth!
Follow
100% entrepreneurial content
100% value
Make money 💰 Online filling survey forms. My number 8 way to make money 💴 online.
Follow for
100% Content
Check out YouTube for complete series on how to be financially Free
13/07/2021
Idle hands 🙌 are the devil's playthings.
Put your hands to work, put your mind to work and see countless opportunities life presents 🎁 you.
Follow
13/07/2021
Humble yourself and Learn the ways of the Wise.
Follow
I create Content on Entrepreneurship that’s has power to change your financial status.
Check YouTube for all videos
Link on the bio
13/07/2021
Never compare your journey with someone else’s. Your journey is your journey, you’re unique in your own way!
Same kind people in the same world, but different experiences. And that’s what makes the difference.
Moi moi no be beans
Akara no be moi moi
Beans no be Akara
Same source Different Journey and different Destination.
Follow