Naija Preacher

Naija Preacher Preacher of the Word of God

26/02/2026

It yu wan get God blessing for yur life, know God for yurself and obey wetin Him tell yu.



21/02/2026

If yu no filter Yur advice, e fit put yu for problem.

18/02/2026

Giving na one wey God make to bless us and increase watin we get. Learn to give too.




14/02/2026

If yu dey pursue things wey suppose follow yu, na wrong principle yu dey apply.



11/02/2026

No dey complain. Look inward and upward.

10/02/2026

How yur life go be na yur choice. That problem no get power to end yur life if yu no allow am.



10/02/2026

Depend on God to take decisions. Trust God absolutely.


31/01/2026

God still dey answer prayers, check your motives.

Address

Yenagoa
Yenagoa

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Naija Preacher posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Shortcuts

Share

Category