27/09/2022
https://www.spreaker.com/episode/51398197
This episode go shine ya eyes wella and helep you comot body for any toxic relationships.
Na J.P talk am π
https://www.facebook.com/Jennypearls-podcast-show-107710750989208/
Episode 5 JennyPearl's Podcast
This episode go shine your eyes walla and helep you comot body for toxic relationships
24/09/2022
Our last episode was hot,
The incoming will be hotter
https://www.spreaker.com/episode/51270638
Don't forget to drop your contribution and observation
Episode 4 - JennyPearl's Podcast
This Podcast dey touch light mata wey concern heartbreak π
24/09/2022
Our next podcast go be dey continuation of our last episode wey we bin Yan mata wey concern heartbreak " how person fit no say she /he don chop breakfast" if you bin like the first episode and you get wetin you for like make we touch light. Drop am for we comment box hereπ
I greet you J.Pilly π«
15/09/2022
https://www.spreaker.com/episode/51270638
New podcast ready
Episode 4 - JennyPearl's Podcast
This Podcast dey touch light mata wey concern heartbreak π
30/04/2022
Yes oo
Another episode don land oo
This one concern mata wey follow for we society ποΈπ§
Episode 3 - Pidgin Cruise Podcast
My pipu Life no get duplicate Na why we go touch light Mata wey concern security and how we go tak
02/04/2022
Abeg listen to my new podcast naw πππ
https://www.spreaker.com/episode/49296799
02/04/2022
My pipu na here we go dey touch light all dey mata wey dey wori us πππ
P