28/12/2025
This is so revealing
Everything about Nollywood and Entertainment.
28/12/2025
This is so revealing
27/12/2025
Osuofia dresses like a masquerade in this movie. What a funny character.
Laugh won kpai person
Mr Ibu dey toast a girl with swag.
This is interesting.
Like, follow and share our page
What kind of friend Osuofia be self. Upon say na person entertain you for him house you come still dey insult him join.
Like, share and follow our page
Between Flavour and Prof Odumeje who is influencing who?
Drop your thoughts on the comment section.
Share, comment and follow for more entertainment.
Osuofia and entitlement is like 5&6. Patience finished him in this movie. Do you think what is she did is right?
If na you get this kind pikin wetin u go do am? He's always telling story. Mr Ibu was a legend.
Osuofia no go kpai somebody o. This man na G.O.A.T
All his films dey make sense.
Follow, Like and Share for more.