13/10/2022
One man I love so nuch
Rivers state govnor, Nyesom Wike don appoint 14,000 advisers for various political units for di state.
E also appoint 359 liaison officers.
Wike say dis pipo wey im just appoint go play one ogbonge role for im administration.
For one statement wey im tok-tok pesin, Kelvin Ebiri release, dia appointment na wit immediate effect.
Wike second term for office go end for May, 2023.
13/10/2022