9já Language Network

9já Language Network Contact information, map and directions, contact form, opening hours, services, ratings, photos, videos and announcements from 9já Language Network, Educational Research Center, Room 49, Dept of Linguistics and African Languages, Ibadan.

A practition-based group promoting Naijá (formerly Nigerian Pidgin), a blend of English and indigenous Nigerian languages serving as unifying language across diverse ethnicities and regions within Nigeria, the neighboring nations and the Diaspora.

Gbagam!gbagam!!gbagam!!!My country pipo oooo!!! Today na todayD ogbonge gathering we de talk since don comeMake una come...
02/10/2024

Gbagam!gbagam!!gbagam!!!
My country pipo oooo!!! Today na today
D ogbonge gathering we de talk since don come
Make una come join us today

*My Country People*🇳🇬*Naija (Nigerian Pidgin)* is undoubtedly growing and bridging communication gaps among different et...
29/09/2024

*My Country People*🇳🇬

*Naija (Nigerian Pidgin)* is undoubtedly growing and bridging communication gaps among different ethnic groups in our dear country.

It is, in fact, growing in relevance internationally.

We hereby invite you to a conference that celebrates Naija and the Grand Launch of its *First Dictionary* themed: *NAIJA NA HELELE*🇳🇬

Be there to witness the *Official Launch of the first Naija Dictionary* :*A Dictionary of Naija* and be there to celebrate the Language.

*ORGANIZERS: Naija Language Network*

*CONVENER: Prof. Francis Egbokhare*

Register via the link below 👇:

https://docs.google.com/forms/d/e/1FAIpQLSfHx3Mr2Qne7GT43i9WRMqBJR2-ol7nuh5MMpqAnA-e4ynUQg/viewform?usp=pp_url

*Date: 2nd - 5th October, 2024*

*Venue 1: KAAF Auditorium, University of Ibadan*

*Venue 2: Institute of African Studies, University of Ibadan*

Don't miss it!

*E-SIGNED: TEAM SYNERGY*

*ANNOUNCER: ZEENAT JAMIU (Public Relations Officer)*

Our Naijá na Hẹ́lẹ́lẹ́ Conference don dey ring bellGbagham!Gbagham!Gbagham!Di bell no go ring reach 45 days before d...
25/08/2024

Our Naijá na Hẹ́lẹ́lẹ́ Conference don dey ring bell
Gbagham!
Gbagham!
Gbagham!

Di bell no go ring reach 45 days before di Joinbody meeting, di festival, di exhibition and Koko-yarnings go begin for University of Ibadan, Ibadan.

Abeg watch dis video for bottom and use Internet go di website www.naijanahelele.com to see di timetable and oder correct levels like pidginstew, Naija yarnings book, and to join di Naija Anthem Challenge.

If you wan see oder levels you fit go our look look channel ontop YouTube for
https://youtu.be/AqR4-wEyZD0?si=idK8djR8nYEQznhd

For many years wey don pass, we see am sey many different people dey use Nigerian Pidgin on dia own take do different correct tings as we dey see am for comedy, music, advertisement, politics, social media and oder area. Na dis one make we reason am sey all di whole people for di different professio...

Our Naijá na Hẹ́lẹ́lẹ́ Conference don dey ring bellGbagham!Gbagham!Gbagham!Di bell no go ring reach 45 days before d...
18/08/2024

Our Naijá na Hẹ́lẹ́lẹ́ Conference don dey ring bell
Gbagham!
Gbagham!
Gbagham!

Di bell no go ring reach 45 days before di Joinbody meeting, di festival, di exhibition and Koko-yarnings go begin for University of Ibadan, Ibadan.

Abeg watch dis video for bottom and use Internet go di website www.naijanahelele.com to see di timetable and oder correct levels like pidginstew, Naija yarnings book, and to join di Naija Anthem Challenge.

If you wan see oder levels you fit go our look look channel ontop YouTube for https://youtu.be/AqR4-wEyZD0?si=idK8djR8nYEQznhd

For many years wey don pass, we see am sey many different people dey use Nigerian Pidgin on dia own take do different correct tings as we dey see am for comedy, music, advertisement, politics, social media and oder area. Na dis one make we reason am sey all di whole people for di different professio...

10/08/2024

Address

Room 49, Dept Of Linguistics And African Languages
Ibadan
200284

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when 9já Language Network posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Shortcuts

Share