19/07/2026
We dey active
Drop.your comment
Giveaway plenty
My correct people, education na the key wey dey open door to better tomorrow, and Enugu State dey put serious investment for education and human capital development.
Join us for another interesting edition of Enugu to the World as we go sit down with the Honourable Commissioner for Education, . Ndubueze Mbah, to discuss the reforms and projects wey dey transform education for Enugu State.
We go yan about: Smart Green Schools and wetin make dem different. Why government make am compulsory to enrol every pikin for school from age 3. The new 12-year education mode How government dey prepare young people with knowledge and skills for the future.
If you be parent, teacher, student or you just care about the future of education for Enugu State, this programme na must-listen!
π¬ Drop your questions for the comment section, and we fit ask the Commissioner live during the programme.
π
Monday, 20th July, 2026
π Time: 3:30 PM
ποΈ Host: Lilian O Gchild (Betapikin)
π Call/WhatsApp: 09023111009
π Listen Live: www.solidfmradio.com
Enugu to the World... Na where we dey carry the New Enugu story go the whole world! ππ