Oba Akenzua 11 Secondary School Benin City

Oba Akenzua 11 Secondary School Benin City

Share

ipogah Michael Irobodu

29/09/2025

Shedrack Ogbemin of Oba Akenzua 11 Secondary shows his prototype invention with his Physics teacher,Mr Edomwonyi Good luck.

04/03/2025
Mobile uploads 28/02/2025
Photos from Oba Akenzua 11 Secondary School Benin City   's post 28/02/2025
Photos from Oba Akenzua 11 Secondary School Benin City   's post 09/02/2025

Seminar on drugs with the alumni(1991 set)

18/01/2025

Kemi Badenoch wey be di Conservative Party leader for di UK tok say di kontri no be hotel as dem go protect di border well to prevent illegal migrants.

Badenoch tok dis one wen she dey address issue of immigration.

Di Conservative Party leader, wey dem born for di UK but grow up for Nigeria, say UK no fit take all di millions of pipo wey dey try enta di kontri.

She add say di UK dey live on di inheritance of di past generations and dem must try make di coming generation meet inheritance for ground too.

“We no fit take all di millions of pipo wey wan come here, our kontri na our home, no be hotel. We tink say we rich but we dey live on di inheritance wey previous generations leave behind.”

Badenoch say, “If pipo wey dey arrive here no wan integrate into our culture, dem no suppose dey here.”

Want your school to be the top-listed School/college in Bénin?

Click here to claim your Sponsored Listing.

Location

Category

Telephone

Website

Address

ICE Road Benin City
Bénin