04/01/2023
Hi
We are back here on this page...do well to join
Success is not something u force people to have.
04/01/2023
Hi
We are back here on this page...do well to join
If not for Eba that spoil my voice
Who be Ayra star
How can I buy a chicken for 10k
And u expect me not to drink the water
Am not leaving home to feed home again...
Make every body at home find what to eat🚶
You have dog but u like doggy
Never take someone feelings as a joke😭
Any prayer wey pass 3minutes I go open my eyes
Country no safe abeg🚶
A problem shared is still ur problem
Werey na u just dey cast yourself